MUSIC: Beylay Boy - Vibes (Audio + Lyrics)

 

Beylay Boy - Vibes mp3 + Lyrics

Nigerian afro pop singer by name " Beylay Boy" has set out a hit track titled 'Vibes' 

The song was Produced by a super star producer, popularly know as "Rexxie" 

Download below, drop your comments and share 

DOWNLOAD VIBES 

LYRICS

Beylay boy


Verse 1 
I just dey start, I want to blow 
This na beylay boy, don come again 
I want the girls, to dey dance 
Make I, shutdown with my vhibez 

Chorus 
Make dem know say, I don come ooh 
Make dem know say, I still dey ooh
Make dem know say, I don come ooh 
Make dem know say, beylay dey 

All the boys dem, dey throw ur legs
All the girls dem, shake ur boobs 
Beylay boy, dey murder ooh 
Beylay boy, don come again.        (again)

(Hook)
Dance for my party song
This na my party jam
Beylay, dey murder ooh 
U dey sing like, u too bad ooh 
Make dem know say, u still dey ooh 
Abeg, dey shutdown ooh 
Abeg, dey kill dem ooh
Don come again 
I want the girls, to dey dance
Make I, shutdown with my vhibez

(Chorus)
Make dem know say, I don come ooh
Make dem know say, I still dey ooh 
Make dem know say,  beylay dey ooh 
All the boys dem, dey throw ur legs 
Make dem know say, I don come ooh
All the girls dem, dey shake ur boobs 
Beylay boy, dey murder ooh
Beylay boy, dey shutdown ooh


(Hook)
Dance for my party song
This na my party jam 
Beylay, dey murder ooh 
U dey sing like, u too bad ooh 
Make dem know say, u still dey ooh
Abeg, dey shutdown ooh
Abeg, dey kill dem ooh


(Verse 2)
Beylay boy, ki tou mini ooh
Keme se, wori bo sei ooh
Erke tou mini, Er ba bo dei ooh 
But beylay boy, ki tou mini ooh 
Kimzysoft abeg, come and dance for me
Beylay boy, dey shutdown ooh 
Abeg, dey kill dem all


I want the girls, to dey dance
Make I, shutdown with my vhibez

Beylay boy, ba bo dei ooh
Keme se wori bo sei ooh
Kimzysoft, come and dance ooh 
Fifty, record again 
Beylay boy, don come again 
Kimzysoft, dey with me ooh
Dollar boy, come outside ooh 

Beylay boy, dey shutdown ooh
Kill dem, with ur vhibez ooh
Make dem know say, u still dey ooh 
Abeg, dey shutdown ooh
Abeg, dey murder ooh
Abeg, dey kill dem ooh 
Abeg, dey shutdown ooh 

50 Record again

Comments